You Know Why Lyrics by Zulitums ft. Skales


It's okay
Mr Skales on a mission
Dem dey see am television

When they see me rollin', see me rollin', they can't relate
Gbenusan, gbenusan, we no be mate
I'm feeling high, I'm feeling like I don elevate
If you no be bring something good we go lock the gate

You know why
You know why
You don burst my head finish, you know why

You know why
You know why
You don blow my mind finish, You know why

Oya, tit-tok bum
Shekini water bum bum
Shekini water bum bum

Oya, tit-tok bum
Shekini water bum bum
Shekini water bum bum

Naye nga lwaki dala gwe oba onvuga speed?
Ki ekikupapya nga oli ku sure win?
Tujila tusigala mukwano toba mean
Kigambo kunyumirwa can never be a sin

Com show dem hafi know you nada level
You sky level girl wulipa dem follow
Come set it up and make I follow
Jump and wine, tell the DJ can pull up

Nze njagala kumanya were you wanna be
Oyagala wano oba oyagala wali
Ndi wawano but now I am over seas
Network nina siwalampa mitti

Oya, tit-tok bum
Shekini water bum bum
Shekini water bum bum

Oya, tit-tok bum
Shekini water bum bum
Shekini water bum bum

When they see me rollin', see me rollin', they can't relate
Gbenusan, gbenusan, we no be mate
I'm feeling high, I'm feeling like I don elevate
If you no be bring something good we go lock the gate

See me, come, come through, full ah confidence
Gyal dem snap and they be posting me
Like bread slice men, I be toasting dem
Nah joke, man here to entertain

Come show dem, I fit know you 'nother level
You sky level girl, wulipa, dem follow
Come set it up and make I follow
Jump and wine, tell the DJ cah pull oh

Another one
Another round
I no go like to see you with another man

You gather round
And I dey para man
If them say them bad, I'm a badder man

Oya, tit-tok bum
Shekini water bum bum
Shekini water bum bum

Oya, tit-tok bum
Shekini water bum bum
Shekini water bum bum

You know
You know why
You know why

You know
You know why
You know why